Skip go main kontent

Language suport

Ethereum na global project and e dey critical say e dey open to everyone, no matter where dem come from abi their language. Our community dey work hard to make the vision be reality.

Yu get intrest to kontribute? Sabi more about our translation program.

In addition to translating ethereum.org content, we also dey keep list of ethereum resources for many languages.

ethereum.org dey available for the following languages:

Yu wan si ethereum.org for difren language?

ethereum.org transalators dey always dey trasnlate different oages for different languages. to see wetin dem dey work on right now or to join them make you read about our Translashon program.